Zlatan Reveals What Funke Akindele Told Him About Naira Marley
Zlatan has taken to his Instagram page to make a shocking revelation about an advise that Funke Akindele gave him and how it backfired.
Zlatan who revealed that Funke Akindele asked him to stop relating with Naira Marley because of his brand further went to say that she was arrested for fucking with Naira Marley.
See what she said below;
Welldone. Secret revealer
THey go still fight las las
🙄🙄 who you help
Fight go start now
Leave them… Fight will soon start…
Na dem sabi jor😕😕
Na fight go end am Las las
Hummmm
It is well
Okay we don’t hear
Hmmmh
Ol
Na them know
Hmmm this mark no sense Zlatan receive sense
Lol
This guy never get sense
Must you tell the whole public
Na Dem Sabi
The matter wey we dey solve
Season 2
That’s their problem
Jeez
itunmo
Merd o
Naira Marley na bad luck
All dis celebrity sef
E don happen
She really don’t have to tell him that..zlatan na grown ass man
Who will settle this matter???
Fight dey come
Wahala
Go and sit down
Nonsense
Aproco😂😂😂
Na her problem be that
That’s a lie
Na when dem go solve this matter lyk this?
Clout….. Zlatan nah controversial baba
Na dem sabi
Zlatan no get sense oo
E no suppose dey cast this kind things
Which kind advice be dis
Na una sabi oo
Fight go soon start
Na their p be that
Thanks for the info
Why the guy con dey cast her
Both of them are bad influence
I don’t understand these guys